omo wetin dey happen for Nigeria now i no knowooo. i just received a voice note that ritualist now use phone to kill us youth, as i heard the story. dem say someone go call u for phone, the person go say to u, my father wan send #9000 airtime for your cousin or your family relation, by mistake e come send am for ur phone, pls i wan advise u no load the card no send am back just delet am jeje for those people wen the eye no dey see card, them go load ampls this massage is for u. if u no load am u no send am back u just delete am, the man or boy go call u again, e go say u be good personoooh! e go say make i give ur phone number for him papa, plsthis is the most important thing when e go give ur phone number to him papa , him papa go call u ,e go say u be good person because u dont load the card. e go ask u, if u dey with person, ur location etc pls don't tell him or don't pick up his calls. if u are brave u can pick his calls, ok coming to my explanation the papa/baba go tell ...